The way I take dey see aboki every now and then for this area fear don dey catch me, every morning a bus always offloads new set in aboru ...shey mo de wa safe ni estate yi bayi ?
The way I think of death lately is just unexplainable but not in a complete negative way, lost few good people lately and every now and the I keep feeling like this saying" God takes good people away from bad days" me being Alive am I bad ?
Nigeria will humble you ,you'll sleep as citizen and wake up a motivational speaker, lately sef person no dey sleep with full chest , me wey dey try stand on my feet dey fear make war no come so I still fit say God if not for you 😒