Daniel Friday
177 posts



ZMZ34
Table tennis 🏓
See as them reduce odds after I don stake main game nah why I don’t like all this Russian bookies reducing odds after stake smh

Kaki Junior@KakiJunior1
Abeg how una dey generate code for 1xbet been long I use it 🤷♂️😂
English

@theZikofabk @VecthorTips I no need follow you talk I just like the fact say you be OBO fan.
For this side na steady boom
English

@DanielFrid8671 @VecthorTips Another Argentina/messi fan in anger mode...lol e kpele oooo. You sef cook odd put ur money win no use that one enter vecthor.😜😜😜🤣🤣🤣
English

@KakiJunior1 I done Dey wait for your notification since morning
English

@KakiJunior1 Make I use this one hold side wait for midnight game I just lost 41k for your edit

English


@OluwatosinOlus9 Make I follow you I love things like this cool another one make I flex 5
English

First attempt no bad at all. I will get it right soon. Abeg, make una allow me boom the Even option oo, before everybody start to they drop am for TL 🙄
SLEEKT💙@OluwatosinOlus9
I don go pick wetin i know know, if you like join me, at your own risk ni oo KRPJ90 1st 8 - W924CF Last 8 - R276QH Even - VAMDY0 On God. Yw.👀
English

Take partial of 170k 🔥🤷♂️
baby-yetty@babyyetty1
@KakiJunior1 Don’t know if I should cashout 🤦♀️😭😭😭😭
English

















