There comes a time when everything goes wrong:
Your woman leaves
Friends walk away
Income disappears
Debt piles uplt feels like the end
But this is your chance to rebuild yourself stronger, smarter, and unrecognizable.
Let me show you how to rise again:
@CHIZZY_BB Hungry wan kill me yesterday,so tay I Dey find money too chop,one of my coworker wey be woman Dey chop come invite me omor pride no gree me ooo,
I jeje li talk nooo
@CHIZZY_BB 😂 Issokay
Na woman dy help my own life here oo, urgent 2-5million na she i dy call.
Abeg i am open to favor and more valuable friendship from other gender o😂🫴 i no dy do big boy oo
@CHIZZY_BB Cause woman no fit gree u rest 4 1k way she give u since 5year’s ago buu go quick 4get 10m u spend on am last nyt asap like it never happened bro.