Danny Boy12
673 posts

Danny Boy12
@DannyBoy1128
I am weird and have a good sense of humor
Katılım Nisan 2023
413 Takip Edilen103 Takipçiler

Broooo women are bad 🤦♂️
Cux why pesin go born Tinubu 💔
@yabaleftonline @memesbyfavour @GossipMillNaija
English

@Shola_famous @OurFavOnlineDoc @officialABAT Mr Shola, If e know say the position nor easy for am, make e go rest or find another position wey go easy for am. We dun dey pray since and e be like say e head dey reject the prayers, so na to vote am out nai sure pass.
English

@Shola_famous @OurFavOnlineDoc @officialABAT U dey kolo ?? E nor suppose do something since before?? For u to use dat word “finally take action” dat means even u know say e dun fuck up
English
Danny Boy12 retweetledi

@john322226 @tidimjones See how many proposing tweet, how many one come win ?
English

Giveaway alert 🚨 follow sponsor @tidimjones and drop aza!
If you don win this week, avoid this tweet.

English
Danny Boy12 retweetledi
Danny Boy12 retweetledi


@Olowo_inc @Three_Leg_Bird @officialABAT “If fuel, diesel and other cooking gas comes down again then every other basic things will be affordable” Omo see wetin adult dey talk.🤦♂️🤦♂️ wen last those things come down like the way e take dey b4 pharaoh start to rule us ? E nor get wetin dem one tell me u get Down syndrome
English

@Three_Leg_Bird @officialABAT But food prices are really down
You should at least include it here!!
If fuel, diesel and cooking gas comes down again then every other basic thing will be affordable…
The only issue we really have with him is the insecurity in this country
English
Danny Boy12 retweetledi
Danny Boy12 retweetledi

@official_Gegeh I wish to get an international career breakthrough…
English

The glory of God has taken over. What God cannot do does not exist. #NSPPD #7AMFIREPRAYER
English
Danny Boy12 retweetledi

@john322226 So if i get less than 10 likes in 30 minutes u go send me 500,000 ? Anyways u know say e dey almost impossible. If u one dash pesin money jux dash am Cux dix condition get as e take dey..
English













