David Adeyemi
82 posts


Which team will win this match ?


🅓🅞🅝🅨@Rmadonyfc_
I just realized how to settle the GOAT debate
English

I WANT THE VERY HIGHLY DELUSIONAL RONALDO FANS TO FOLLOW ME! I NEED DELUSIONAL RONALDO FANS
#ronaldo #ronaldofans #cristianoronaldo #cr7 #kdcglobal
English

@theberneese At least if you be madridista you go win European trophy, otele
English

@playwithtomide U no they shame, we they win trophies for Europe u they brag about domestic trophies, when last una papa don enter European final, ozwor
English


Baba no fold o, no be only laliga ronaldo play for Madrid, if YAMAL no surpass Ronaldo career him go see craze for our hand, make una no worry😂 tomorrow Una go pretend like say una no know why people dey banter YAMAL
KOMBO™@ultimate_kombo
We are talking about La Liga they are bringing up Champions League 🤣🤣🤣
English

@playwithtomide Are you telling me that reece James and arda Guler have more European titles than Barcelona in the last ten years
English

@ultimate_kombo We too we are talking about champions League you are bringing laliga
English

@theberneese So super cup and intercontinental cup na wetin
English

@ultimate_kombo It is obvious you don't like him, he don score one goal give you that one no reach you, but if na yamal miss chance you no go complain oo
English

@funny_kante Una get wahala oo, assist na assist, which one con be open assist again
English

@jemmy_sancho Assist na Assist which one be open play assist again
English

@theberneese When arteta dey bottle league una no know say na former Barcelona player, na wa oo
English

























