Dc 🇵🇹❤️🥷
360 posts

Dc 🇵🇹❤️🥷
@Dcdhon
GGMU 👹❤️ Manchester United❤️. God&mom&🖐fingers 🥹💕💐. Ronaldo is the GOAT🐐🥹❤️
Katılım Eylül 2024
51 Takip Edilen46 Takipçiler

@ryankeelying @Adikastakes @FlettyGee Who get career goals pass fuu?😂😂
Make una dey fight for goals, na wc we want 😂😂
English

Man U fans are the most useless cert of people.😤😭😂
(fan) Trey@UTDTrey
Civil war in the Manchester Fanbase: -There are the people supporting Ronaldo & attacking Bruno -The ones supporting Bruno & attacking Ronaldo -The ones who love both and are just minding their business Please we all know the logical side to be on🙏
English

@Dcdhon @Sambetting_tips I stake it twice 😂 if that 82k enter am still cool with that
English

@Georg24570Ebony @Sambetting_tips Be like you no like to chop big funds?
English


@Dcdhon @Adikastakes @FlettyGee You wey heart attack go soon kill
Na still ronaldo chances miss go kpai you
Una de carry camel come World Cup
English

@ryankeelying @Adikastakes @FlettyGee You be fuu for this statement, sell this acct make use chop fuu
English

@Adikastakes @FlettyGee Una de mad
The chance Ronaldo means nko? No be pass dem give him? If he had let that pass go Bruno for score
And before una know say Ronaldo na 41 yet Una de shout say him go score well why Una de complain age now? Una just de mad
English

@Kwamegh13 You wey your life don spoil you no know, you just dey mumu for x lol
English

Not much to say. The old man is finished and Portugal won’t get anywhere with him playing 90 minutes. 🤩🤩🤩🤝


Mindez ♍️@Kwamegh13
🚨🤯Mbappe, Haaland and Messi already did their jobs and all eyes on Ronaldo today. His fans are praying he doesn’t let them down and his haters are also fervently praying he stinks the field. Everything unfolds soon. Portugal 🇵🇹 vs DR Congo 🇨🇩 Brung it on 🔥
English

@ultimate_kombo This man no get chill, dey drop for Tik Tok dey drop for Fb dey drop for YouTube still dey active like mad for X omo😂😂

English

@Ibinabo_1 @ultimate_kombo Last match that he did well did you come out say Gordon did well?
English




















