Sabitlenmiş Tweet
Nonso
838 posts

Nonso
@De_noni00
I'm just a limited edition.. 30BG 📌
Iran Katılım Haziran 2020
188 Takip Edilen143 Takipçiler

@celeste_unusual @Dfw_Beeee You will bring up unusual attitude. And na why you be unusual because dey do unusual things
English

@Dfw_Beeee 100 naira ke, if I’m the one that’s when I’ll bill you.
English

A guy I’m talking to came to see me yesterday because he was in my area.
Tell me why my lil brother walked into the eatery, acted like he didn’t know me and I did the same 😭
I later told the guy “that’s my brother” and we kept talking.
Next thing I hear someone whistling… I turn back…
“Do you have ₦100?” 😭😭
English

@LilianErnest_ You see as your gender dey disgrace Una ba? 😂
She no fit mention one bank for uk but she wan pounds 🤣
Na GT bank she be wan mention I swear
English

Things wey some women dey talk, you no go really grasp the magnitude of stupidity wey dey inside until na man talk am
See this broke, unexposed, attachment, bird-feathered eye lash, poverty stricken, dull woman
Demanding that the man has “trillions of pounds” before he talks to her
Foreign account she no get oo
God will take y’all that are women and you intentionally decide to be stupid fr🙏🏻
𝔸b𝕒𝕫𝕫@abazwhyllzz
Women😂😂😂
English

@Newmoney_Xchang Chai this guy no suppose video this him small carrot 🥕 na 🙆♂️🤭🤦
English

@De_noni00 @Teeniiola Abeg abeg abeg, shey you go like involve
English

@emperocares @BeeBeesWahala @Teeniiola Lol 😂 that statement no dey finish for their mouth
For errand wey guy man just give her money for
English

@BeeBeesWahala @Teeniiola 😂😂😹😂😹
Nah later U go start dey hear after everything I did for him
English

@Thatsbuchio @hivorra him and he will pick extra 5 people that commented before the quote
English

















