Delight Oscar
125 posts


@hypetribeng @bigwiziii This guy too funny wetin be this?😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Davido dey use $1m to buy chain see nonsen$e wey this bros dey buy smh
English

@DiianaD_ I go slap my babe and we go follow shear the money
English

@bigwiziii If wizkid wear suit how him for look like 🫣
Kolu or masquerade
English

@bloggerbtc Bring am come first make i for carry run sharp egg source
English

@SENORTHEGOAT @richies_brand I see person where sabi drip like obo
I tap from ur oil baba
English

@Araoluwanimi01 Make I graduate successfully from college of nursing
English

Even the picture you posted is filtered 😂


Ola⚡️@lifeofolaa
make wizkid recreate without filter abeg i wan check something 😂🙌
English












































