Dera
187 posts


I just went through this boy phone
Money wey I dash am yesterday na girl collect am 😹😭



𝕽𝖎𝖈𝖍𝖎𝖊 🍄🌸@wtfr1chardd
My junior brother of 15 years get babe and I no get 😭😹
English

She think say she wise. 😂


𝙎𝙖𝙢 💔🦅@StfuSmog
I just randomly remembered one chat I had with a +234 girl 😂
English

@JonMiracool @Sugarboyadeola1 Aje make celeb dey double text fan before e reply 😂
HT

@Sugarboyadeola1 Omooooooo
Life just hard bro
Celeb dey text fan, fan dey leave celeb on seen 😭😅
English

@Dera945779 @admortemosbert @iknowmuch1 @f3ranmie i enter one issue for 2021 till i go commot this life i no fit forget wetin dem do me
you go con carry my 22m go i no go put bullet between your legs 😂
dey play
English

@greatest_oneee @admortemosbert @iknowmuch1 @f3ranmie I swr advice go full their mouth.., omo if na my 22m I no go gree o life changing money
English

@admortemosbert @iknowmuch1 @f3ranmie you don deal with that kind matter before ?
lmao 😂
but advice go full your mouth as long as no be you e happen to nah
you think say we still dey 2020
English

@Akajesus102 @Wizarab10 Baba OS Toto no dey smell like all this other girls their TOTO dey gba waiting no good
English

@Wizarab10 Vaginal has its own smell, check your sister's own if it smells the same b4 you insult other ladies.... Rubbish....
English

@Wagon1011 @willinilli024 E be like ogun want take you 😡 na so e easy na 😡😡😡
English

@willinilli024 Omo so you no get 25M bro 💔
Shey you no dey hustle at all
English

If i get 25m for aza, nothing in this world fit make me fall back to ground zero.
Tolu Lope👑🤟🏽@_iamtolulope
From N25.5M to N1600 in just 4 months is crazyy💀
English



























