Sabitlenmiş Tweet
ruky❤️ (your therapist)❤️
1.5K posts


@YewenuE96326 @Dongordon01 @runnitbackCUPID @Kiddcard3r I was referring to you and your deaf mum dude 😂
English

@Detherapist01 @Dongordon01 @runnitbackCUPID @Kiddcard3r *Idiot not idiots, learn your singular and plural before you chat with me 😭
Therapist wey no sabi English nah "The rapist"
English

@John57570824670 @YewenuE96326 @Dongordon01 @runnitbackCUPID @Kiddcard3r First Comot for that 1 follower then come back 😂 come explain who call you here 😂 if them on hotspot for Una na to dey find where to comment 😂
English

@Detherapist01 @Dongordon01 @Kiddcard3r this boy too mumu 😂 shey asake sing sungba with burna boy before he get global recognition from travis scott and central cee. baba shut up shey go read for jamb
English

@YewenuE96326 @Dongordon01 @runnitbackCUPID @Kiddcard3r Slow id!ots that thing you dey find no dey here check the next comment section I believe sey your dad na g@y na why you get a lot to say about women fooolll
English

@Detherapist01 @Dongordon01 @runnitbackCUPID @Kiddcard3r I no fit dey exchange word with you miniature idiot
You'll be fine alright ?
English

@Tufab Tufab we day your back no worry nothing go do you
English

@YewenuE96326 @Dongordon01 @runnitbackCUPID @Kiddcard3r Your mama deaf no mean say I deaf get that to your head 🗣️
English

@Dongordon01 @Detherapist01 @runnitbackCUPID @Kiddcard3r Nah you I blame, why you go dey follow woman argue music bro 😭?
English

@Detherapist01 @runnitbackCUPID @Kiddcard3r So asake no follow burna
Na only wizkid he follow?
Seyi no small and no be wiz make asake big
English

@Kiddcard3r x.com/i/status/20377…
Listen to her before oloye flop you abeg I luv you 🙏🙏🤌
ruky❤️ (your therapist)❤️@Detherapist01
@Kiddcard3r Omo that guy go spoil your career you better follow who mavo follow now
English

@bigshaxxy82170 @Kiddcard3r He will not listen until it's too late 😂
English

@omotohyourcee @Kiddcard3r Check seyi vibe and asake
English

@runnitbackCUPID @Kiddcard3r See sey I vibe wey follow am and see asake wey follow big wizz
English
ruky❤️ (your therapist)❤️ retweetledi

@Kiddcard3r Omo that guy go spoil your career you better follow who mavo follow now
English











