ROADBOYY911
251 posts

ROADBOYY911
@DevBoYY911
ROADSWAGG FOR THE RUNNERS ONLY
Thanksgiving Katılım Ocak 2026
45 Takip Edilen18 Takipçiler

@leodey4u One or two people get update pass everyone of them low-key
English

Na why I no dey too advice people and na why you no fit advice me too 😹
Otega@otegabillz
U need to realize somethings yourself , if dem Dey warn you e go be like say their own too much lol .. pass ewe 🍃
English


@heismjay_ @mide_io @IyelolaIge Watin make you choose her go make many guys out there want to hit plus her body shape.
Crippled people self dey collect 😂
English

@mide_io @IyelolaIge Bro I can wife her, I will be so relieved no nigga will want to hit on her🥹
English

@cedathewiper_ One of these guys get personal issues wey crazy pass the rest. And he no dey too talk am.
Snitch dey same room once everyone dun move out
Everyone is loved until one can't provide for basic needs
English


























