Sabitlenmiş Tweet
M$LITO 🇨🇲
8.5K posts

M$LITO 🇨🇲
@Djam080
https://t.co/VM7x2D4Mzf [email protected] architect, Social media Manager, Web3 Content, Researcher, reply guy, Airdrop hunter.
Nord-Ouest, Cameroon Katılım Mayıs 2024
7.4K Takip Edilen3.4K Takipçiler

How many of you remember this joke of a project @Athene_Network. We don suffer for this space. And to think I thought this will take me out of trenches 🤣🤣😂😂😂😂😂

English

Connect with everyone that likes your comment and Say GM ✨🦋

PARELLA™🦋🪽@web3righteous
We go again in the name of the Lord 🙌
English

@beta_tinz Palava beans for this country eeeehhh. Something must kill a man. Na soo.my guy don go ye one time
English

Some man don loss e life for Mbalmayo, for sika njumba palava!
The guy e name be be na Essengue Landry. E be dey 35years old. E be di stay wit e fiance and dier 4 pikin dem. The fiance dey wit belleh for dier 5th pikin.
Weti happen?
Around 10pm, e be dey for e house wit e family, na so e side-chick; 38years old Christine Ngo Bell, burst for the house, go knock door... Na the guy e woman open door. The woman nobi kno sef say na e massa e side-chick.
Na so the woman ask the side-chick say e di find who? The side-chick say e di find e massa. Say e massa di owe e 10,000frs.
Na so e go call e massa say dey di find e for door. As the massa cam seeam say na e side-chick, shaga-shaga start!
Dey start quarrel! The side-chick start tok say nobi the man be tell e say dat e woman e belleh, nobi e putam? So weti e di still do wit the woman? Say e be get for kam spend the night na wit e, weti e di do for e house?... Way show say na hungry mblackos makeam the side-chick kam for dey so o...
So as dey be di quarrel, na so neighbors comot...before dey wan kno weti di happoun, dat side-chick moof knife from e skin, chuck the man... Neighbors dey halla beat e sotey wan keelam, na police kam rescue e take e go ngata...
Meanwhile, dey rush carry the man go hospital, e no stay, e give up the ghost.
Make e RIP🕯️
#BetaTinz #BetaTinzGist

English















