Sabitlenmiล Tweet
๐๐ญ๐๐๐โ๐๐จ๐ฅถ๐ฆ
3.5K posts

๐๐ญ๐๐๐โ๐๐จ๐ฅถ๐ฆ
@Donvichechi
GOD'S WILLING (UCHE CHUWKWU GE MEH')โ๏ธโค๏ธ๐ง ๐ด๐ ๐๐๐๐๐ ๐พ๐ท๐บ๐ป๐ฅด๐ โ ๏ธ๐๐ ๏ธ๐ถ๐ต๐ง ๐ป๐๐๐ ๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐ #Chelsea #liverpool #arsenal #ManUtd
Nigeria Katฤฑlฤฑm Ekim 2022
205 Takip Edilen215 Takipรงiler

#amechi Datti #Glotuesdayfiesta Kwankwaso Atiku Ademola Lookman
๐๐ญ๐๐๐โ๐๐จ๐ฅถ๐ฆ@Donvichechi
๐๐ณ dem Don dey sell beauty 4 market
HT

@IgboHistoFacts Because school is not a requirement 2 make money .. if not at 10 University would be in onitsha na
English

@sea_oracle @erigganewmoney Because e bless u 1st no mean say u hustle pass ... Enjoy
English

@erigganewmoney No. him never tell me anything oo
And am not hustle to get loved ..
I just 1 dey OK 4 my side .. but as the hustle no dey show result e dey be like I no serious 4 life ..
Na y I say God know say I dey try my best sha
English

@Uche_Gloriaa Natural ?, Implant or beaten by doggy ?
Wetin make am soft dear ?
English

@cas_Reloaded It only means they didn't cook it well ... if u cook egg very well it will peel of easily
English

@ArcConcept_Dz @Amy_beke Y Hotel dey full on Sunday afternoon sef
Omo ... no wonder girl hate broke guys
English

@rossyybabe Me too have increasing h8 4 broke girls
English

@Opheliareq @jas_d_barbie @realmfberlin ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ she married him because of his money ... if it was that easy she would have been with the male cook b4 she choose to marry him
English

@jas_d_barbie @realmfberlin Hire a male maid and make him your husband.
English

@jas_d_barbie U sef cook na .. cause if u bring male cook him go go outside... allow the rich make 2 explore his options...
English

@currentiyke 10 seconds yet she no go shoot innocent person... but 1 police man in Nigeria wey e take 30mins to crake go shoot anybody wey him like because him hold 1967 gun
English

@yabaleftonline God put that thing 4 us because e 1 send us come naija ... so him no say naija no fit change ... wahala
English

@yabaleftonline "Captured" like say na thief una catch
English

@Iwa_lewa1 Ahh! Jesus is coming again ooo
Except na fibroid sha
English

@iamscrummy_ Funny enough na that 1 wey u no go appreciate.. go start act good 4 ur side make u love her .. she fit dey do evil to another man wey dey appreciate her
English






















