Diane retweetledi
Diane
298 posts

Diane
@DuranReilly_
Life happens. Eat donuts 🍩 lift heavy I'm an awkward turtle Army 🇺🇸. G.I Jane 😎
Mississippi, USA Katılım Mart 2014
19 Takip Edilen69 Takipçiler

@DuranReilly_ @kenemustgo Them no like to Dey collect tf normally
Omo bro so sorry man 🙏❤️
English

no go carry your crusher go outside talk say e dey legal o😂they go scrape 1g comot am
M.K.O ♠️@MkoTheComedian
Igbo is illegal But crusher dey legal 😂
English

@cj_Lana1 @kenemustgo I take am say na God punish me that night sha cause na from new moon service I run say I wan go kpo with my cousin na him yawa burst lol
English

@cj_Lana1 @kenemustgo Yes bro, na around that kine 10/11 them hold me as na my first time I been first think say them be kidnappers sef cause I Dey beg them make I settle myself there and then go my house them no gree na when I see police station my mind rest small, straight cash no TF
English

@mrmoralewrld Nigga got bored while we were having lectures, traded 2k on Bybit and ordered a Dog.
English

when he bought a c43 AMG 2025
Daniel Of Ibadan🌴@oluwaDanielmii
How did you find out your friend is very wealthy?
English

If you want complete your fine boy, dm 📨😌
🇲🇳⁷⁷@lekanfortheg0ds
this ugly and horny p, na people wey dem fih call ugly go dey fear, we fine boys dey at peace 🤞🏿😹
English

I don dey see confidence, but I never see this level before. 😳😭😭
You say wetin?
F E E Z@Feeztm
Wetin I just watch? Balloranking refused to pay for his wife BBL and that’s why they divorced? 😳😭😂
English

@NokChase @Cleverlydey4u Lol if to say your Papa hustle you for no Dey talk this thing shaa, but I feel you…
English

@Cleverlydey4u Now he will start calling his father rich people to sub him so he can do like he is bigger than them 😂 like Davido did he blood run through them he shouldn’t be streaming with his father money it’s just pure evil
English

@justtemi__ Lol brooo no no no no no, just leave weed first start to lick Orange ajeee like 5 everyday 😩😵💫😵💫
English

Shut up jhor.
Man wey get sense go send woman abroad stay for Lagos? Oponu agba.
@𝗼𝗻𝗲𝗷𝗼𝗯𝗹𝗲𝘀𝘀𝗯𝗼𝘆@OneJoblessBoy
❝If I had a kid out of wedlock, I would have been justified. Mayowa travelled abroad 6 years and for the small money I had, I was sending money to Mayowa everytime. Since 2021, I didn't see Mayowa again..❞ Roby Ekpo cries out about his previous marriage to Mayowa Lambe.
English

@Jennnyyyyyy 7kg is the ans. 2dogs weigh 30kg
1 dog will weigh 15kg
A dog and a cat weighs 25kg, we already know 1 dog weighs 15 so that means the cat weighs 10kg
Rabbit and the cat weighs 17kg, we already know the cat weighs 10kg so the rabbit should most definitely weigh 7kg
English

@DuranReilly_ @Trenches_X Use beta money buy beta thing bro
English











