E

36 posts

E banner
E

E

@Elfaajii

Katılım Nisan 2026
0 Takip Edilen2 Takipçiler
E
E@Elfaajii·
@it_Rutie 😆🤣 it’s just a story from that best seller oyinbo book bible. What exists or existed was paradise on earth which was Africa. It was a paradise kingdom, ruled by Gods. we had so much wealth our streets were gold, gems 💎, na love and trust betray us, oyinbo burned it all ❤️🇳🇬
English
1
0
0
194
RUTH 🇨🇦
RUTH 🇨🇦@it_Rutie·
What if heaven and heII do not really exist ??
English
650
129
1.4K
46.6K
E
E@Elfaajii·
@GuyMr10 That boy wiz wasn’t supposed to promote any oyinbo brand whatsoever! He was supposed to create and push African brands! D boy failed! He Dey drink, smoke, wear shit oyinbo shit! He messed everyone up as the one wit d key! He never release the goods! Y dem no go ridicule am! ❤️🇳🇬
English
5
0
3
3.3K
Ọmọ Akin
Ọmọ Akin@GuyMr10·
Wizkid left Puma f!ghting for equal payments between African Artists and Foreign Artists, they called him all sort of names, now the same Puma has just shamefully parted ways with Davido despite paying him less, you guys don’t know what Wizkid stands for
English
77
829
5.2K
75.3K
E
E@Elfaajii·
@DJ_TUNEZ Tunez how body? Tel ur oga say he don waste everybody time, mess wit African goods market! Una still Neva release cloth brand o! Neva release exquisite drink brand! Neva release the exotic herbs! music no fit feed everyone! Ask wiz wetin he promise Gods wey bless am! ❤️🇳🇬
English
0
0
5
1.1K
DJ TUNEZ
DJ TUNEZ@DJ_TUNEZ·
YOU GOTTA LOVE IT! 🤣♥️
English
119
515
5.9K
153.5K
E
E@Elfaajii·
@Toluwase_x Yes dear wit all dose him rubbish oyinbo shit wey he dey wear, drink, puff! D oyinbo drugs don fuck him head up he forget to promote Nigerian goods! Na him dey decline Afrobeats! Because na d idiot suppose get key! He come b number 1 oyinbo slave! Dey do lyk fool! E pain me! ❤️🇳🇬
English
0
0
0
95
E
E@Elfaajii·
@ThatOjoBoy E pain many people! he try mess up the liberation of Africa! The boy cry for blessing, the Gods give am role to play! African Entertainment comes with the goods! No be only music go feed everybody! D boy Neva release fashion! We suppose don release drinks, smoke, etc brands! ❤️🇳🇬
English
0
0
0
2.4K
ThatOjoBoy
ThatOjoBoy@ThatOjoBoy·
I never see Wizkid on Nigerian Global fashion Brand like High Fashion by Rahman Jago etc 👀 Wizkid doesn’t support people ?
English
102
11
240
422K
E
E@Elfaajii·
@bigswankky Ya and dat top is known, but 99% of d time, d boy wears and promote shit oyinbo shit! Drinks and smoke thier shit! His job is to promote his country and continent 100% all the time! Not neglect the promises he made to the Gods that blessed him! ❤️🇳🇬
English
15
0
3
3.9K
E
E@Elfaajii·
@honest30bgfan_ D boy na slave to those oyinbo brands, na wetin he dey wear! Just try mess up African goods and brands! He dey promote oyinbo drink, thier shit drugs don mess him head up so tey he forget mission! We suppose don get back empire of goods and brands! Yeye soft ❤️🇳🇬
English
4
0
0
1.1K
E
E@Elfaajii·
@ThatOjoBoy Na so so oyinbo brands he dey promote, mess tins up for everybody! D boy forget who bless am come be number 1 slave to the foriegn goods and brands that rule our continent! We suppose don get Nigerian industries by now! E dey wear, drink and smoke shit oyinbo shit! Odale! ❤️🇳🇬
English
10
0
3
5.5K
E
E@Elfaajii·
@boy_director 😆 wood is the most original art piece base, ya d metals are shiny but not as original. It used to be the most beautiful and adored art pieces of wood and gold, bronze, silver metal, with pearls, corals and gems 💎 all over.. that was crafted as awards wen we had the gods ❤️🇳🇬
English
0
0
0
81
TG OMORI
TG OMORI@boy_director·
Those wooden plaques messes up my trophy shelf
English
67
24
476
7.7K
E
E@Elfaajii·
@boy_director A massive private beach island in 🇳🇬, build Nigerian industries that will take over the foriegn goods, brands currently ruling our continents. many tins go dey inside,even air and sea port go dey 😆. Everyone go dey faajii for the country. Wealth to build a nation,continent ❤️🇳🇬
English
0
0
0
34
TG OMORI
TG OMORI@boy_director·
What’s your definition of freedom?
English
949
258
2.4K
191K
E
E@Elfaajii·
@YKoluwaseun9 😆🤣 our African gods are the wealthiest, but we no know how to access dem correctly. We used to be the wealthiest kingdoms in the world long time ago, even before the empires, caliphates etc. oyinbo thief our juju! Use am for demselves, we neva stil dey try collect am back ❤️🇳🇬
English
0
0
4
909
SEUÑ
SEUÑ@YKoluwaseun9·
The kind juju this generation dey do to get money ehn, the gods go soon broke
English
288
425
3.8K
51K
E
E@Elfaajii·
@R_nnyu 🤣🤣😂
QME
0
0
0
48
E
E@Elfaajii·
@JustKingss 😆 forget dis tin! If I do very special exquisite spirit mix drink for una ehn, una go throw dis oyinbo tins away! 😆🤣 dese ones no be 100% Nigerian owners so wetin dem dey do for our market? 😆! Make we release our own, our high be like paradise 😆❤️🇳🇬
English
0
0
0
86
JUST KINGS
JUST KINGS@JustKingss·
The only drink that nobody can drink more than 1 at a go.
JUST KINGS tweet media
English
63
8
46
8.2K
E
E@Elfaajii·
@fwzishere 😆🤣 if I do very special exquisite herbal bitters for you ehn! Una go forget all dis ones! Orijin na oyinbo company get am! Dey thief from us! Action na Patrick Anegbe get am! He no too dey do giveaway! Wen our own come out, everyone go enjoy! 😆🤣 faajii ❤️🇳🇬💃🏽🕺🏽
English
0
0
0
876
fowoshere🪄
fowoshere🪄@fwzishere·
Which one dey high pass ? Action bitter. Origin
fowoshere🪄 tweet mediafowoshere🪄 tweet media
English
148
57
524
46.7K
E
E@Elfaajii·
@MrFidooooo That’s notin, no b just money to feed urself! Na to help continent! All dose oyinbo goods and brands wey dey rule Africa go offer all dis kain shit money! Dem no want make we bring out our brands take ova our empires! Una mess up push oyinbo shit outfits, drinks, smoke! ❤️🇳🇬
English
0
0
2
1.6K
Fido
Fido@MrFidooooo·
1Billion 😂😂😂
English
238
115
2.8K
67.4K
E
E@Elfaajii·
@TheDamiForeign Don’t display dese foriegn oyinbo shit stuff! Na naija brands u suppose dey display! We get better drinks, put it out there I don’t care the context. lol u no be foreigner baby u be proudly Nigerian international! Capture only Nigerian brands! ❤️🇳🇬
English
0
0
1
1.7K
DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign·
See the size of Heineken in Benin republic😂
DAMI FOREIGN🥶 tweet media
English
424
289
3.4K
100.7K
E
E@Elfaajii·
@asakemusik Don’t do these tins! We kno say oyinbo no sabi hand craft 😆, I’m sure dey don examine the ones wey dem thief from us well well, one of a kind! Dey push out Nigerian goods n brands jor! We get craftmen no b dis shit! ❤️🇳🇬
English
0
0
0
406
MR M$NEY
MR M$NEY@asakemusik·
M$NEY MAY 1 #MM
English
2K
8.1K
42.2K
1.9M
E
E@Elfaajii·
@asakemusik I no go blame u baby, na ur older colleagues dey mess tins up. U Neva tey but na dat Bata drum I like wen I first hear u. Una kno say to create the wealth for the nations una gats release Nigerian goods and brands! But na so so shit oyinbo shit una dey wear, drink, smoke! ❤️🇳🇬
English
0
0
0
244
MR M$NEY
MR M$NEY@asakemusik·
Bureaus de change
MR M$NEY tweet media
Français
1K
3.7K
33.2K
608.7K
E
E@Elfaajii·
@kogbagidi Yea but we need rebuild our empires, make we dey alright. E dey pain me! Na oyinbo foreign goods and brands still dey rule us! Ole! Na dis our entertainment suppose bring out goods n brands but dem mess up! Bring out drinks, outfit, herb, etc business! Fit feed d nation 🇳🇬❤️
English
0
0
1
199
kogbagidi
kogbagidi@kogbagidi·
People are really hungry, this economy no get pity… pocket dey cry 😭 May God provide for everyone 🙏
kogbagidi tweet media
English
140
63
612
15.5K
Odunlade Adekola
Odunlade Adekola@Odunomoadekola·
I just wanna say Good Morning o! Say it back 😁😏
English
220
159
2.6K
33.7K