Sabitlenmiş Tweet
THIS USER NEEDS A WIN SO BADLY
1.7K posts

THIS USER NEEDS A WIN SO BADLY
@Emmanuel12145
psalms91❤️
where i don't like being Katılım Haziran 2020
349 Takip Edilen88 Takipçiler

@WeirDO_399 Omo I dey here too,I just weak mehn💔😫
English

@Emmanuel12145 @officialmoore7 Hafa I miss the game this morning
Seh he still dey go
I won play the remaining code
Abi nah all don cut let me know gee ...
English

@onlybetsensei drop location I wan see u briefly 💔😐
English

@KakiJunior1 Show us everything naa,no dey mislead ur followers ogaaaa
English

@fineboywill KK950E - 180 odds
@fineboywill
Português

@isthatmxm @WeirDO_399 I think say na only me,50 naira on each 😭
English

@azthebrand @montysznn Please be dropping his codes for us as him no wan accept requests
English

Your work this period hasn’t gone unnoticed bro, unreal punt!!🔥🔥
Y’all don’t snooze him this period!
@montysznn
English

@officialmoore7 @Zentrypredict This 10k go far for me walai, God help me
8103822711 opay 🙏🏼🥲

English

Lets share 10K each for stake power before our games drop , We are playing just 1 code today . Just Follow @Zentrypredict , Drop screenshot and your account for 10k cash 💶 🤝
English

@sportxanalytics Why this thing come my tl now,to put me for heart attack abi wetin😭
English

All games in now today 🤝
16 over 2.5 games ✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅✅
Cashout is open 👀 29k odds 5 to go
💰 is x3400




Pecuniasports@pecuniasports
Combined- TS2X7J GG - N4JPLU 2.5 (early goals) - MHRA8W
English

@udysznx Una no dey look like una tweets😭
English

@WeirDO_399 Bro immediately them score game end,I can't keep living like this 😭💔
English

@isthatunseen Omor I no know wether make I laugh or cry cause na my last card I use try again today 😭😂
English






















