Emperor

246 posts

Emperor banner
Emperor

Emperor

@EmperorDmayor

Media personality, football lover, Manchester United fan

Katılım Nisan 2026
118 Takip Edilen182 Takipçiler
Emperor
Emperor@EmperorDmayor·
Even the small followers wey I get no dey engage 😒
Emperor tweet media
English
186
24
221
3.5K
BG
BG@bgthaplag·
Submit your usernames let's connect with you..
English
654
94
383
9.6K
lobistars🇳🇬
lobistars🇳🇬@john322226·
I told a lady to look for people without blue tick for me to buy for and she couldn’t find anyone 😳
lobistars🇳🇬 tweet media
English
2.3K
244
2.1K
69.7K
Emperor
Emperor@EmperorDmayor·
This one wey @john322226 no wan run this blue tick for me, Abi him want make I start to do yahoo ?😔
Emperor tweet media
English
0
0
2
9
lobistars🇳🇬
lobistars🇳🇬@john322226·
E better make i Dey do my ai contents and catch my cruise than to drop tweets wey go make poco Lee send me go prison.
English
334
173
1.6K
15.2K
Emperor
Emperor@EmperorDmayor·
This X stuff no easy, nobody dey even engage, abi I offend una 😔
Emperor tweet media
English
3
0
3
21
Emperor
Emperor@EmperorDmayor·
A photo of me during my 2years birthday, my mama say na only sporting jersey I dey like wear, no be today I start to support sporting. My sporting boys are ready to demolish arsenal with a breathtaking remontada, after that we drink Arsenal tears. Let’s go guys 💪
Emperor tweet media
English
1
0
6
31
lobistars🇳🇬
lobistars🇳🇬@john322226·
I do shoutout for person, he say why only blue tick users Dey follow am Na only strong connection fit make you see who no get blue tick for my comment section.
lobistars🇳🇬 tweet media
English
1.2K
317
2.4K
39.2K
BG
BG@bgthaplag·
Drop your handle let's folloW you.
English
861
101
526
13.6K
Emperor
Emperor@EmperorDmayor·
@john322226 boss Abeg notice me, I really need this blue tick 😭🤲
Emperor tweet media
English
0
0
0
1
Emperor
Emperor@EmperorDmayor·
@john322226 Boss notice me na, I read need blue tick, since yesterday I Dey your page 😭🤲
Emperor tweet media
English
0
0
0
2
lobistars🇳🇬
lobistars🇳🇬@john322226·
There are three popular people you should never tell your secrets. 1. Portable 2. King Mitchy 3. Lobistars ( this one useless d!e) Their mouth Dey leak.
English
309
129
950
9.1K
Emperor
Emperor@EmperorDmayor·
@john322226 Abeg notice me na, I really need that blue tick 😭🤲
Emperor tweet media
English
0
0
1
7
Emperor
Emperor@EmperorDmayor·
@john322226 I woke up with 94% on my phone and since then I don Dey engage @john322226 and na my phone dey 20% and I no still see blue tick 😭😭
Emperor tweet media
English
0
0
1
2
𝓐𝓨!🥷
𝓐𝓨!🥷@Al_EvilFC_·
How I'm I going to get the remaining 4,378,800 impressions to be Monetized 😭💔 This Consistency no easy at all o💔, I just need one kain @john322226 Assist rn💔 But boss no go see my post😭
𝓐𝓨!🥷 tweet media
English
34
17
59
818
Emperor
Emperor@EmperorDmayor·
@john322226 try notice me, I be your only follower wey no get blue tick 😭
Emperor tweet media
English
0
0
0
13