Emmy_MD260 retweetledi
Emmy_MD260
38 posts

Emmy_MD260
@Emzory134
More or less a workaholic nothing much
Benin-City, Nigeria Katılım Temmuz 2022
52 Takip Edilen9 Takipçiler

Soon we self go turn big name like @TheDamiForeign and @abazwhyllzz 😭
AlphaX@AlphaXalli
Omo how una take dey grow account? I just dey post, Nobody dey engage💔💔
English

@Prince_of_web3 Una go just dey use this kind post dey farm engagement 🤦
Nobody really dey serious about follow back
English

E will still forever remaining "monkey post" in our hearts
No just come change am like that🥹
𝔸b𝕒𝕫𝕫@abazwhyllzz
How old were you when you found out that this is called a Mocking Post and not a Monkey Post?
English

@official_Gegeh Na MTN Muna help me beg dem, drop price for data abeg 😭🥹
English

@silverpenydr This guy was probably given birth to in September cause why tf would February be having popcorn whhhyyy?
English























