ETHY 🦋
19K posts

If you could spend 24 hours with any Bible character, who would it be and why?☺️

Omooooo 😂😂 e be like say na WOMEN go full this Akwa Ibom Twitter hangout pass men 👀 Ndito nwaniba… abeg make una no go disgrace us 😭 I wan see full STREET!!! NO EXCUSE!!! I will sponsor 20 tickets for people wey ready. Criteria go drop 7.30pm Follow this account now now… because by 7:30pm, I go mount canopy for my yard people 🤸🏽♀️🤸🏽♀️🤸🏽♀️