ExclusiveNatureNfts
7K posts

ExclusiveNatureNfts
@ExclusiveNNFTs
Tech | Programmer | Crypto-Trader 📈
Katılım Nisan 2022
1.5K Takip Edilen292 Takipçiler

@olasebotifeg Trend with sense.. you don’t need to lie.. wetin this werey talk now no make any sense
English

she say Naijashimadun stop to dey follow am talk because she no give am camera down 🙆🏽♂️💔
last born@olasebotifeg
one girl dey drag Naijashimadun for tiktok, she say baba dey ask am for noodles 😂😭
English

BREAKING NEWS
"in respect of count 1 you are sentenced to a period of 5 years imprisonment, in respect of count two you are sentenced to a period of 2 years imprisonment, in respect of count 3 you are sentenced to R20,000 or to undergo six months imprisonment" Judge Twanet Olivier sentences EFF President Julius Malema
English

@mcfc_jagaban @yabaleftonline This comment from you wey dey live in USA.. just say you no like the man.. ode
English

@yabaleftonline Naijashimadun but the werey dey America enjoying life. His 2hrs pay in America is likely equivalent to the minimum wage in Nigeria but he is comparing both countries when they don't spend the same currency. F00lish egbon
English

@yabaleftonline Before you don’t use una brain.. make una see this because everybody think living America money by breathing

English

@veeiye @naijashimadunnn @veeiye if you ain’t blind.. I hope you can see . As you no fit check google yourself, the only thing you use internet for na to dey watch P@rn on twitter.. I don upload am for you make you see.. Oponu

English

@naijashimadunnn You compare Nigeria to America when the topic is parking prices. Yet you support a government that watches in silence as citizens die in the hands of bandits. Elede.
English

una just like to day complain abt everything .. watin una day pay for three days parking na him we day pay for one hr parking for abroad here . Parking at the airport is not compulsory for anyone u do that for ur comfortability so u shouldn’t blame anyone for ur decision,
NASIRU@iamnasboi
Nigeria 💔 nah. Overnight parking at the MM2 airport cost just 5k a year or 2 ago! Why the hell am i paying 54k for 3 days now. What sort of country is this? What kind of Government is this? Why will the Government do everything and anything to make life miserable for its people.
English

@IconGerrard @naijashimadunnn Na your miserable father go fit answer am.. idiot fool.. head so empty like calabash
English

@ExclusiveNNFTs @naijashimadunnn Go ask your father that one....
English

@just_Korede Who are you that he can’t block.. most of you just argue without sense
English

@veeiye @naijashimadunnn In 2026, People still think as you dey America, you dey receive alert by breathing.. 54k per hour in USA na like 5naira to Nigeria🤣 You are a fool @veeiye
English

@oluwanhisola @naijashimadunnn Na your own never spoil
English

@Eeasyways @naijashimadunnn You wey dey dream to enter plane 🤣
English

@naijashimadunnn In this fasting
Dem go deport u
Oniribatise onironagbegba
Ofo loma se

@IconGerrard @naijashimadunnn He don better for you as you swear for him abi
English

@BoladeKaalo @naijashimadunnn Una mentality be say he don collect money for speaking .. you all are so daft
English

@naijashimadunnn Come back to Nigeria .. don’t receive any pay from politics .. find a way to empower ur self
You’ll see reasons not to think like dis
English

@naijashimadunnn Normally you're foolish
The post given to you was to prove your foolishness more more
Aye e ma je ni
English

@naijashimadunnn You be oloriburuku self!..which side you dey? Cuz I no understand..sometime you go dey against the government another time you go dey support them?..come you dey craze?..old mugu
English

@LionelRamo8824 @naijashimadunnn Is there another word than coming back to Nigeria ? Talking about the country needs a location? Why are we like this ?
English

@naijashimadunnn Bro you slow ? Shofe shofo aye ni brother kini problem iya e
Why not come back to naija and start paying that amount oloribu Eyan, you de thrive on opportunity land you de talk about Nigeria Onijere Aye
English

@Dolphins_TM @naijashimadunnn Na only NSMD una go dey vex for if he’s talking about this government.. any small thing go back to Nigeria.. people wey dey naija, what are they doing? No be this same media space all of una dey meet?
English

@naijashimadunnn Go back 9ja and defend the government with your full beards na then I go respect you.
Your guy wey hail tinubu before, he dey lament today.
English

@omoopee_ @naijashimadunnn Person wey dey USA must dey comfortable?. Oloriburuku ni e
Català

@naijashimadunnn From the comfort of the U.S. you’re mocking Nigerians who actually live with the consequences of this nonsense. Easy to laugh when bad policies don’t touch your pocket. If airport charges are so funny to you, come back and live under the same system you’re defending OLORIBURUKU
English








