Sabitlenmiş Tweet
Elijah
1.1K posts


@Exentialboi @CorbettSan2188 @big__nero @kellybonito_BU Him get with you , unavailable, for the past 3 years which hit song your fav get ? .., answer me Olobuku 😂
English

See @abazwhyllzz elder sister
She senior abazz with 2 years na why she use -2 teeth take pass abazz
Cindy☘️@Indemosyd
Mention one word that she cannot pronounce well
English

@CorbettSan2188 @Infinify122569 @big__nero @kellybonito_BU Why u Dey argue with Davido fan for over 1 hour
No Grammy
Rema get streams pass am
How many billboard hit 100 he get?
Which global hit he get?
No musical talent
He never do stadium for him life before
Only one dance big pass am
Kese big pass all him solos since 2024
Ignore🦅
English

@Infinify122569 @big__nero @Exentialboi @kellybonito_BU Make ur osapolor bring hit song seh and him solo or not solo grammy
English

@Infinify122569 @CorbettSan2188 @big__nero @kellybonito_BU Rema get streams pass Osapolor o
U Dey here Dey make noise
Wetin Davido even get sef?
Streams he Dey behind
Certs he Dey behind
Awards he still Dey behind
Even the tours sef na only him never do stadium before among the big 3
Only DNA wahala every year
English

@CorbettSan2188 @big__nero @Exentialboi @kellybonito_BU At least nah him album him Dey and nah Davido get song … make your mayewu stop dey lick 👅 mavo and aske 😂… make him go studio and drop one solo , if he sure for ham 😂😹
English

@Burna_Archive Burna boy come be like Leeds United dem newly enter EPL Dey perform well come Dey feel say dem don win league
English

Abeg tell ur colleagues make dem stop to Dey eat my cassava o
Aimee 🤍@aime_mwizaa
Call me a cow if Man City win this match 🤷🏽♂️
English
Elijah retweetledi



@Toluwase_x Your life don tatata is the worst
If anybody uses that on you ehn, you’re gone for life
English
Elijah retweetledi

Wizkid is mid but una papa dey call him the greatest of all time 😂😂😂
Davido@davido
The 2 greatest of all time ! No 🧢
English

@Daddyzee02 If Nigeria na country wey Dey work
Dem suppose jail u for this talk
English

Europe are you ready for the greatest Afrobeats artist ?
SIKIRU@Daddyzee02
Davido good scatter King 🤴 on d 🎙️
English

It is work no be luck
But a little bit of luck fit be your KDB sometimes sha
rynenzo@rynenzo
It is work no be luck 🥺❤️ this story long.
English










