Fit Will

388 posts

Fit Will

Fit Will

@FitWilljonx

Katılım Ocak 2026
0 Takip Edilen10 Takipçiler
Fit Will
Fit Will@FitWilljonx·
@lanzyking @Sambetting_tips You are right me nor even pity am because him dey see people each day they beg for stake power even with the least 200 him nor go help with as he see 70k him eye big w
English
0
0
0
33
Lanzyking
Lanzyking@lanzyking·
@Sambetting_tips Boss abeg I no fit message you because I no Dey verified but that guy na scam boss him chop my 30k and block me abeg boss help me see say him account go🙏🙏🙏🙏🙏
Lanzyking tweet mediaLanzyking tweet mediaLanzyking tweet media
English
27
5
21
25.7K
Fit Will
Fit Will@FitWilljonx·
@predictionsight Before una go win this 1k my pikin fit don reach 7 years way 10 odds na problem
English
0
0
0
135
Fit Will
Fit Will@FitWilljonx·
@Legah_tr_ All birds are rugged but you don dey ground
English
0
0
0
4
LEGAH
LEGAH@Legah_tr_·
Best caption wins😂.
LEGAH tweet media
English
1.9K
997
11.7K
424.1K
Oxygen⚽️🏀
Oxygen⚽️🏀@predictionsight·
Let’s win💼🏀 H2X7J5 - 200 odds WM3GU6 - spreadsheet
Oxygen⚽️🏀 tweet media
English
28
79
308
44.7K
Fit Will
Fit Will@FitWilljonx·
@CHIZZY_BB Omo Chizzy and Let us win Congratulations
English
0
0
0
154
CHIZZY_BB
CHIZZY_BB@CHIZZY_BB·
E no go better for una…. Who did this 😩😩
CHIZZY_BB tweet media
English
436
147
1.7K
95.8K
Fit Will
Fit Will@FitWilljonx·
@AgbaChadox Mighty how far that 10odds of yesteryear I wait tire
English
0
0
0
48
мιցнту-Chadox
мιցнту-Chadox@AgbaChadox·
If I no fit land 10 ODDS today I will quit gambling, and I’m only dropping one code.
English
27
11
98
5.3K
Joe_L
Joe_L@IamJoe_lOmiat·
A horny man once said?
Joe_L tweet media
English
384
80
1.1K
85.5K
Fit Will
Fit Will@FitWilljonx·
@predictionsight Oga if this guy nor change pattern with the way things be now he go tail well well
English
0
0
0
13
Fit Will
Fit Will@FitWilljonx·
@predictionsight Everyday others Dey boom na we try again I take Dey console myself abeg block me if you nor Dey feel my pain
English
0
0
0
16
Fit Will
Fit Will@FitWilljonx·
@predictionsight Abeg nor drop still rest for tonight or book just 100 we never know nor be everytime you go try 1k abeg please abeg
English
2
0
0
16
Fit Will
Fit Will@FitWilljonx·
@predictionsight Since I meet your page I never win once and I Dey play everyday is bad very bad
English
0
0
0
7