Fnate Fabrics

42 posts

Fnate Fabrics

Fnate Fabrics

@Fnate_Fabrics

Katılım Nisan 2026
15 Takip Edilen1 Takipçiler
MGBE OLE
MGBE OLE@Salienthillary·
Only thing I de hear for my head na Welukwa uwa Teneeeee @aguero__banks
English
1
1
2
5
SKB
SKB@seyikanbai·
“Davido wanted us to do a remix of Wetin We Gain, but I explained that the song didn’t need one, and he calmly agreed that we work on a different track. He also noticed that I had been sending him messages long before I got my first hit. Big shoutout to Davido” — Victor AD
English
59
520
10.8K
383.6K
Fnate Fabrics
Fnate Fabrics@Fnate_Fabrics·
@CHULLY1010 Baba mechi onu jare 😏 Me and you know say this nonsense wey u Dey talk no fit affect am at all Naturally he no do well but meh come on which one you Dey do for close doors or is it only chike that has skeleton in his cupboard?you fit Dey dent kids make we no know oo😂🤣😂
English
1
0
0
1.4K
AYANFE
AYANFE@CHULLY1010·
“Chike is a disgrace to Igbo community”
English
293
379
2.1K
68.4K
RUTH 🇨🇦
RUTH 🇨🇦@it_Rutie·
Odumodu’s rent was definitely due when he recorded this verse. 😭🔥
English
81
156
1.5K
25.7K
Naomi
Naomi@_afbeauty_·
We all know why the guy fell right? 😂
English
118
121
2.1K
360.8K
Fnate Fabrics
Fnate Fabrics@Fnate_Fabrics·
@aguero__banks Wen i listen to AKWA EGO OBARA dim n’aru bido boiliba but all thanks to TENE o mere kam di godu alert that i ve to PUSH 2 START makana OKU dim n’Isi n’achu ndi NTA NA IMO ,ANOINTING nne m kariri though am a BORN SINNER gwörü ÖGWÜ EGO rue MGBE OLE i will J&P ndi öjö cus am a God.S
1
0
1
117
AgueroBanks
AgueroBanks@aguero__banks·
Do you have any favorite jam yet ? If yes let me know
English
235
83
708
16.2K
GENESIS
GENESIS@JUXT_GENESIS·
Unfortunately, there’ll be no other Phyno, JeriQ, or Flavour for a very long time.
English
35
23
185
11.1K
Fnate Fabrics
Fnate Fabrics@Fnate_Fabrics·
@blu_due @it_Rutie If they know what’s coming eeh This particular RETURN is being televised world wide brr 🥹💐
English
1
0
1
17
Fnate Fabrics
Fnate Fabrics@Fnate_Fabrics·
Omo yesterday OKU was sounding so mean on my mind at a point i started singing it for dream as i wake up na TENE I use bath Oya now it’s GODSENT tonight i fit recycle am to AKWA EGO the worst part be say ö naghi eju aför meh 😌……. @aguero__banks blame it on ya preaching 🥹💐
Fnate Fabrics tweet media
English
0
1
2
24
Fnate Fabrics
Fnate Fabrics@Fnate_Fabrics·
@hunchoagain_ @JUXT_GENESIS @shakurogb Banks no Dey sing ?😂😂😂 Joy and oku too na rap ? Brr Aguero na versatile artist baba . He flows depending on the beat you drop or carry come Evado on the other side na versatile artist but almost all his songs Dey flow and Dey go one side I mean his a melodic artist
English
0
0
0
41
DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign·
If you’re serious about gr0wing on X Drop a reply below and I’ll connect with you🤗❤️💯
English
2.9K
351
3.1K
94.4K
Fnate Fabrics
Fnate Fabrics@Fnate_Fabrics·
@Big_Lucy_Q But tell me ya not enjoying the engagements ?😂😂😂 We just don’t want you fall out kpatakpata so it’s ya time use us shine ✨
English
1
0
0
117
Lucy Q
Lucy Q@Big_Lucy_Q·
I don’t know how someone’s fan base will be filled with illiterates way like attention! Way no Dey understand English Na them get every sub ! 😂 me way Dey live for Lagos ! 🤣 Una just Dey force my life to revolve around una and una yama yama thinking ! I Dey shame on a lot of una behalf! Una Dey waste time ! Cause e no get where e touch ! Tomorrow if I have more to say ! I will surly air my view ! 😂🥹 I love you guys so much ! 😂🥰💛🤣
English
11
0
17
1.4K