Dem suppose dey wipe some of una wey dey tweet this kine thing
The Visiønary🥶🪔@_Visionary7
Bro to bro Sis to sis Try dey do this kind exercise once in a while, e dey give calcium for body 😂
English
ADEWALE
971 posts

@Forex76537
Beginner trader || Young but getting paid 😎💲💱

Bro to bro Sis to sis Try dey do this kind exercise once in a while, e dey give calcium for body 😂

Me after hearing “money isn’t everything” from someone with money. 😭😂

If your papa no dey here I no fit rate you 🙂

When you keep dropping account for giveaway and never gets anything