Agbawo
23 posts


@DamilolaKazee17 @wale_ambow Forget Tikok peller big there but when it comes to streaming app kick and Switch because na there them Dey give award no be even Tikok streaming na kick and switch. Wetin peller use big pass am ?
English

@FrankMatth24740 @wale_ambow Werey who teach the useless and ungrateful carter efe about streaming no be Peller, for your information fool,Peller still remain the king of all streamers in Africa 💯take it or go kpai you nd ur woman beater carter
English

@FrankMatth24740 @wale_ambow STFU!!!
Peller too smoke Carter👌 even with all industry backing peller still Dey flog blue black
English

@ForPeller @Peller089 Wetin make am biggest streamer? Na followers , views, subs , creativity, motion , management? 😂😂😂 una go cry tire bastards
English

We can't be fighting because you all know that #peller is the biggest streamer in Africa and you cannot argue it #Peller
#PellerTheBlueprint @Peller089

English

@GboyegaOpe23648 The stream no go even sweet . Akpi na craze man peller too dull en no go sweet . En get luck say Carter show don finish today en no suppose even get viewers 😂😂😂
English

@Eaglekiel @yusufu_rose Na Carter tell peller make en no help person wey rescue am ? Una go cry for this Carter hand 😂😂😂😂 biggest streamer for Africa put body naa . Na for subs , creativity, followers , viewers , engagements , management? Una fav no reach comot body 😂😂😂
English

@FrankMatth24740 @yusufu_rose You must be very stupid. So as the guy foolish, Carter sef come follow am foolish. Be like you wan kpai throway
English

Carter Efe who is inarguably the most selfish human alive brought an entitled moron to a "TALENT HUNT SHOW" to shade Peller who has consistently lifted people out of poverty on his livestream.
At this point it is more than obsession, it has advanced to hatred and jealousy.
With this kind of mindset of trying to pull your colleagues down, you’ll always trail Peller.
English

@Eaglekiel You think say I need am ? I no be una wey Dey find Elon money 😂😂
English

@KDCGlobal_ No be now we Dey wait for them . Calm down them still get 2,3,4 to play . Na that tym we Dey wait for una 😂😂😂😂
English

@hbszn00 @ultimate_kombo But Messi has completed and conquered everything called football
English

@FrankMatth24740 @ultimate_kombo A world will never solidify his goat status. Go shit elsewhere
English

@hbszn00 @ultimate_kombo You said he has completed and conquered right ? What about the World Cup has he conquered it too ?
English

@ultimate_kombo Kombo you can cry all you want, the goat has conquered everywhere he has been to.
English

@RealChiefPriest I Dey refresh my page like who Dey wait for visa 😢
English









