Sabitlenmiş Tweet
andrewliversalt
11.1K posts

andrewliversalt
@Freakingliver
iNeed$1bn!
Road to $100b. Katılım Şubat 2022
376 Takip Edilen611 Takipçiler

@Arsenal Fuck 0FF!!!
I denounce you as a club today,I rather die than keep supporting this disgraceful club!!
English

@willinilli024 @Yomson421 Na ajah be this,how come this pipo no Dey stop me?
English

@Arsenal The best thing for you as an arsenal fan is to stop supporting arsenal
English


@kaladze__ Leave am make he Dey fuul,something niggas don leave since 2016,fake codine for that matter!
English

Lool them no dey tell person. We used to think we were living the life from 2014-2016 until you see your close friend that didn’t have any history of seizure starts having constant episodes. Them no dey tell person, na body go tell you.
3ee@gremlin3ee
🥤🥤
English

@Evander611 @Yourfavboy495 Na low level girls like ham him carry comot na,make he try carry kene wife go date 🤣
English

All the money you take sell fuel since last month you use am carry girls go out
Emmanuel 💫@only1bangerlee
Brunch in ikeja
English


He do mistake streak me for snap con dey deny for WhatsApp




🀄️❤️@Dharmilolarr01
My 17 yr old brother dey smoke vape, e get mind streak me for snap 💔
English

@udysznx You no Dey hustle at all bro,500k wears see how you split the payment in 10places,something weh na just one go crazy money for short knicker 😂😂
English

























