ALWAYS A FREEMAN ★
529 posts

ALWAYS A FREEMAN ★
@Freemanbob9
A Certified plumbing Engineering
come and meet me Katılım Haziran 2020
315 Takip Edilen84 Takipçiler

@OgidanAyodeji1 Omor I nearly think say I don escape poverty ooo until the game cut
English

@OgidanAyodeji1 Ogidan mi this people wan collect cloth from my body oo😂😂
English

@OgidanAyodeji1 Oya give us 2nd half no gg Monday to Friday
6 on each day total will be 30😉😉
Ogidan mi joor
English

@OgidanAyodeji1 Today wey I say make I take off una wan boom omor I never serious with my life
English

Baba cover the remaining games to avoid evil eyes 😂😂😂 x.com/dfw_lolo/statu…
English

@sammy_odims Make we no start to dey panic judgement day ( SATURDAY) still dey there
English





