It'z DEMZY
497 posts

It'z DEMZY
@Friday29658149
Øñ God I trust Øñ God I believe Øñ I depend Øñ God I look up 2
Katılım Ağustos 2022
120 Takip Edilen171 Takipçiler

@DJ_TUNEZ Come time don reach wey we go need tell you the truth....no ever drop this kind song again for us!!!
And no dey ever future Star boy for this kind song abeg he's more than this !!!!
English

@sharifa218400 Wow poor girl need a poor boy ....omo this one na big set up ooh
English

mentioned you too: send me your account details. I have N1M for you.
TOSEEN@Toseenszn
@azakegrn Hello, sir please I am a fashion designer. I just went for uogardee to enable me get more customers and work well as expected. I want to buy an industrial machine and projably start selling clothe materials too I'm reaching out because I need your support.
English

@BasketteC36638 @BlaqBonez Evidence??? No be today we start dey top chart
ACL is the real definition of ur OD 🤣😂
English

@Friday29658149 @BlaqBonez Werey 😹 soo him nor agriculture this Chanel too?
English

@BasketteC36638 @BlaqBonez We don't involve in Agriculture ✌️
English

@BlaqBonez Bro calm down, odumo has proven himself countless times, numbers don’t lie
Drop album way go beat him album
Album way all songs na hit,
If nor be Asake u for nor see top 200
English

Abeg who don receive him own ... make him help me 🙏 hungry wan kill person 🤲🙏 #GameDayOnStarTimes
English

@TheChiefMK Abeg who don receive him own ....make una help abeg hungry wan kill me
8117582925 opay. 🙏🤲
English

@Odumodublvck_ All this Agriculture wey dey give una confidence go still stop 😂🤣
English




























