GOB
321 posts


@KLEVERJARRET @seaking303 lol you nor be ratels .. we don’t belong to any political party .. we know tinubu administration is worst and shouldn’t be in power again but we don’t endorse any political party …vote your conscience
English

@seaking303 We Ratels go vote APC make una cry well una go park money from ADC all una movement are being funded by ADC na mumu wey dey follow Una I blame
English

I no just know why but this guy Dey vex me anytime e appear for my screen😡
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨Davido in new campaign for Ray Ban Meta 👓
English

@GoldMarvel29993 @ayoakuti1 E nor Dey cook anything he loves Davido .. he just doesn’t like wizkid and his mumu fans

English

WIZKID FC WANT MAKE I FIGHT THEM BY FORCE
UNA NO DO ME ANYTHING SO I NO FIT FIGHT UNA
IF AT ALL UNA DEY PUT MONEY FOR MY POCKET AS UNA DEY STREAM ME AND BABA SONGS
MAKE UNA PIPE LOWWW
YOU NO FIT DEY FIGHT PERSON WEY UNA DEY HELP MAKE MONEY
PERSON WEY DEY GIVE UNA BETTER VIBE.
MAKE EVERYBODY PIPE LOWWWW ❤️
#FREEAYO
English


I am still backing Arsenal to Finish the Job but they have to be flawless
#Mancity #arsenal #PremierLeague
English

They called me a mad man

Leo Dasilva@SirLeoBDasilva
Gyokeres to score a penalty, Arsenal to win.
English

@WelBeast And my Grandma has told me its
Arsenal 1-2Bournemouth
Chelsea 1-3Manchester City
And you can take this to the bank
English

How could Bournemouth, who have nothing to play for, look like they wanted it ten times as badly as Arsenal who have a chance to win the League for the first time in 22yrs??
Just f*cking inexplicable.
Sky Sports Premier League@SkySportsPL
Bournemouth shatter Arsenal’s unbeaten Premier League run as Alex Scott delivers three massive points for the Cherries in dramatic fashion! 🍒
English

@TheDamiForeign @fmnation7 You wey Dey farm for twitter naim Dey talk .. u fit never see food chop this afternoon

English



























