Georgina Scott

105 posts

Georgina Scott

Georgina Scott

@GScott0726

Katılım Mart 2025
2 Takip Edilen1 Takipçiler
Winter
Winter@WasiuWinter·
Lowkey, some of una new takers never really experience MTCN/reference number
Winter tweet media
English
184
91
905
77.6K
Georgina Scott
Georgina Scott@GScott0726·
@OlatidebeSheyi @WasiuWinter Ejo wewe, both with bvn and no bvn he no get the one we no collect. I don change phone over years na the one wey I see from iCloud I show you. Show me one if you get
English
0
0
0
24
Georgina Scott
Georgina Scott@GScott0726·
@WasiuWinter Na Mtcn and reference or not? I no prove anything I just dey confirm am say no be lie boys collect mtcn and ref way back. I don change phone over the years so those slips no dey again I for show you.
English
3
0
2
750
Georgina Scott
Georgina Scott@GScott0726·
@UrglyGramm Lol werey my belle wan comot, indaboski biose dey there with just 100k he leg go straight. 😅
English
1
0
3
669
URGLY GRAMM🍃
URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm·
Pastors dey for this Nigeria wey fit heal baddie with less money, Una no think go that side abi I too wise ?
English
55
132
1.2K
24.4K
Georgina Scott
Georgina Scott@GScott0726·
@toni__iyke No come dey disturb our tl with that. Get your lawyer and demand justice. X no be court.
English
1
0
0
847
Georgina Scott
Georgina Scott@GScott0726·
@shezzzz_weird But come to think of it whenever there is a protest na Lagos dey first suffer am before other state and in other state there’s no much record of casualties or none at all. Lagos no be most of us state of origin na just place of residence.
English
0
0
0
29
cici💛
cici💛@shezzzz_weird·
Shey una dey see?? God please let my japa plan just work please please please
cici💛 tweet mediacici💛 tweet mediacici💛 tweet mediacici💛 tweet media
English
89
96
460
23.4K
Georgina Scott
Georgina Scott@GScott0726·
@smat_kae @UrglyGramm If not for this post you will never know what vasectomy is, you get msc and bsc? You droppy don’t use this Brain to raise kids. It’s harmful to the society
English
0
0
0
7