zimba BF 💰
4.9K posts


People for this app no know say afeez learn boxing 🤣🤣🤣🤣🤣 Because everybody don dey find money dem no fight again haaa feez for anty kenny that year When feez dey train with ajama where una dey

@Feeztm Bros them no born you well… I go post my work you go quote am with your dumb takes … you no fit and you no reach … I no go even talk before them chop you raw




They need to thank Barcelona always for Saving the Spanish National team

This girl needs help 🥹

Once eagle burst your crib, flush all your fraudulent gadget !!! e better say eagle catch you without evidence than to catch you with one !!! ◾️

“I’ve been showing you my own, show me your own tonight.”

🚨 BREAKING: Lionel Messi buys Spanish 3rd division club UE Cornellà. ✍🏼 Catalunya based club will be owned by Leo Messi for its 100%.








