ibra HIM 👩💻
5.4K posts

ibra HIM 👩💻
@Godsaveniger
Muslim Data analysis 👩💻📊📈 Furniture🪑 Chelsea 💙 Wizkid 💯 Wish for a better Nigeria 🙏🙏
Katılım Haziran 2024
228 Takip Edilen81 Takipçiler

@sportingking365 Start now boss
I go soon comot from wonder kid 🥲
English

I'll work with him when I set up my football academy. 💯🎯
B I G L O U I E 🫵🏾@LouieDi13
Chucho is the best scout on twitter @SirChucho
English

@Odumodublvck_ I no fit forget 7 aside tournament wey my team go play during this last Ramadan
I dey play 11 aside with fasting normally , i enter 7 aside, them change me reach 5 times before game end 😂😂
English

BIG FIELD WEY MESSI DEY WAKA,
MAKE E PLAY 5 ASIDE AGAINST DEM BONI NO MARK NA,DEM GO TOO SACK HIM SET.
5 ASIDE IS LIKE BASKETBALL
WAY HARDER IN TERMS ON STAMINA.
FOR BASKETBALL YOU MUST RUN BACK.
NOWADAYS MESSI DEY EVEN STAND ONE PLACE. 😂😭
11 ASIDE NA SENSE.
5 ASIDE YOU NO GET CHOICE.
YOU MUSY RUN.
English

@boniface_jrn Why is this even an Argument
If u dey ball whether pro or not
You suppose know say 5v5 difficult pass 11v11
Even normal personal ball work and sprinting sef go compete with 11v11
English


@HostenQ77 @max_benlien Na she first wicked me
She dey sleep for her pet dad house buh she say notin dey happen and she get plenty brothers wey she no relate with by blood 🥲
English

🚨🔵 Chelsea believe in Jorrel Hato as key part of the project, one of the reasons why Cucurella was sold.
Hato will be trusted for present and future while #CFC will still look to add one more versatile player.
🎥 youtu.be/JdIeqDs3SFc?si…

YouTube

English

@HostenQ77 @max_benlien Happened in 2022 , one of her close friend told me last November about how she still thinks of me
It was worth it 😀
English
ibra HIM 👩💻 retweetledi

Sadly I'm the one keeping my babe. She's just the only one left and it's because I haven't come to take her. Recently she been isolating herself even 😔 on my own side too. I sée her questioning her life decision (my thoughts). I too love her and I want her badly but money no dey
Sir Dickson@Wizarab10
How does it feel as a woman when you are the last unmarried person in your friend group?
English

School of Nursing (RN)
School of Midwifery (RM)
Postgraduate Diploma in Education (PGCert)
BSc in Nursing
MSc Healthcare Management and Leadership
PhD in Nursing
Lecturer, Nursing Education and Administration
Associate Professor of Nursing
Dean, College of Nursing Science


Enomfon Akpan@mydearenomfon
Hi women, can you post pictures or talk about your academic achievements? I need some motivation this month. If you see this tweet, share it so women can see it.
English
ibra HIM 👩💻 retweetledi



















