gozman
109 posts

gozman
@Gozman4life
football/banter Chelsea fan.. Anything is possible 😎
Lagos, Nigeria Katılım Mayıs 2025
24 Takip Edilen138 Takipçiler
gozman retweetledi

@Gozman4life @marho_collins12 @39billion You done go do rubbish
You talk sey make ehm DM you
Oga come back here talk wetin sup for here
English


@yummylove72 @39billion E go boom bro
I been dey on straight 5days cut one
English

@Gozman4life @39billion More to come 🤝
3 spoil my 20k edit
English

@Gozman4life @39billion Send me 1k now before I tell bandit your location 😂
English

@Gozman4life @39billion Wait me when share my game to 10/10 I nor see money win oh
How una Dey do this edit something sef una Dey change the option 🤷♂️
English

@Gozman4life @39billion Omoh u nah dey edit chop how u nah take they do I’m.
Make u nah dey help me too nah
English

@Gozman4life @39billion Omo I play 5 edit from your game all cut i feel like crying because shi shi nor gum me again 5k go like that 😢 see as peole they post win
English

@Harbiolarrrm @39billion Chief no be so
I go drop tomorrow own
I been dey on 5days cut one
English

@Gozman4life @39billion You edited the game, but you can’t even post it for people to see. You just keep it to yourself and then come here talking nonsense.
English












