Sabitlenmiş Tweet

Good morning beautiful people
My name na Harlem (@HarlemHermes) upcoming fashion designer from Awka, Anambra State.
I don learn tailoring finish, I sabi sew better better styles, but right now I still dey work under person. All the money wey I dey see na to chop and transport
English
























