Adeyinka Ayomide

4.6K posts

Adeyinka Ayomide banner
Adeyinka Ayomide

Adeyinka Ayomide

@Haryomhide00

cruise

Pluto Katılım Ocak 2025
760 Takip Edilen748 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Adeyinka Ayomide
Adeyinka Ayomide@Haryomhide00·
GOODNIGHT 🌙 SINGLE PRINGLES I WANT TO GO AND SLEEP WITH MY BABY
English
11
5
66
983
Adeyinka Ayomide
Adeyinka Ayomide@Haryomhide00·
If you see me with anything and you like it, abeg DM me...... it's for sale abegii😫
English
0
1
2
8
Adeyinka Ayomide
Adeyinka Ayomide@Haryomhide00·
Good morning stingy people Ordinarily like he turn problem for Una Una no fit like not to talk of repost
English
0
0
2
7
Adeyinka Ayomide
Adeyinka Ayomide@Haryomhide00·
Goodnight Rich man son don Dey go bed✈️🥰
English
0
0
2
10
Adeyinka Ayomide
Adeyinka Ayomide@Haryomhide00·
Cuz I dey post funny things now, I don turn your mate?😒😂
English
0
1
1
19
Adeyinka Ayomide retweetledi
Toby
Toby@olaoluwaniii·
@Haryomhide00 All joking keh, you and who Dey joke I no get money o
English
0
1
1
5
Adeyinka Ayomide
Adeyinka Ayomide@Haryomhide00·
I thought we were all joking? So some of you are actually broke? 😭😂💔
English
2
0
3
103
Adeyinka Ayomide
Adeyinka Ayomide@Haryomhide00·
I take back my pledge from this country I no do again
English
2
3
10
138
Adeyinka Ayomide
Adeyinka Ayomide@Haryomhide00·
Karma no dey oo, person fit do you bad, may God still punish you untop 😒🤣
English
1
0
1
10
Adeyinka Ayomide
Adeyinka Ayomide@Haryomhide00·
Money wey I suppose use build generational wealth, I dey use am buy data😞🤣
English
2
2
7
70
Adeyinka Ayomide
Adeyinka Ayomide@Haryomhide00·
They said you have to fight for what is yours and they said what is yours will come to you, una dey confuse person, are we fighting or not?🫴
English
0
0
1
4
Adeyinka Ayomide
Adeyinka Ayomide@Haryomhide00·
Everybody don get babe na me and you remain, shame on you.😒😂
English
4
0
5
32
Adeyinka Ayomide retweetledi
SHEDRACK 🫂
SHEDRACK 🫂@LAD1100·
Are you happy been a citizen of Nigeria
English
7
6
28
238
Adeyinka Ayomide retweetledi
𝓓𝓾𝓴𝓮 🦇
Learn to snatch people's partners. Some are not happy in their relationship. Rescue someone today😂
English
5
5
32
255