Relationship dey sweet for morning
Come ask me wey dey afternoon relationship, 😂😂I no sure maybe I go still marry……and some people dey night relationship 😂😂, you those people relationship don finish them 😂😂😂
You fit dey sub 20Gb every every week make you no collect shishi
But dem fit share you just 200mb make you use am collect 200million
This life na front and back, left and right, up and down
No pride