Sabitlenmiş Tweet

We are open for business oooo 🗣️
Who say fine shoes must cost plenty money? 👟😏
We bring you correct, original shoes for mama, papa and pikin👩❤️👨 all at better price!
No be the type wey go spoil after two weeks o 😅
Na quality wey dey last!
✔️ Strong
✔️ Comfortable
✔️ Fine designs
✔️ Pocket-friendly
Step out fresh, step out clean ✨
📩 DM us now make we package your own!
Business flyer designed by @Zjart_ he's Super creative, good and excellently brilliant at what he does💯🙏


English
























