madewa4ktrey💚
703 posts


@popsynightmare2 @Agbovictor20 He no go better for ur mama say home
English

@BigChase315555 @DammyBlixx @__Dara29 @fwmubi And did our fave tell you that he wants to escape death? When you pray for your enemy to die are you planning to escape death?? Funny people can't take half of what they dish out
English

@JacobDanie41452 @Wuwaika90 Ogbafia Dey for ground bouncer Dey for 6ft😹😹 u go too cry
English

@Wuwaika90 Na DJ tunez Dem beat but na de whole wizkid fc dey feel de beating, de thing don too pain Dem and Dem have nothing do, this days Dem just dey look for anything wey go easy de pains.
English

But now the person wey pass both Kunle poly, Manny, Burna and Tunez don fight for am, no be everything be physical, Una go learn new things 😂😂😂
mayowa@lilmayor04
@Wuwaika90 @Badmanrojo Why kunle poly no fight for dj tunez and why collect two slaps ? Una just dey tweet anything wey come una head 🤡
English

I got a 500k alert in my bank and I don’t who sent it, went to the bank to get details about the sender
I called him at first and he angrily cut the call that I’m disturbing him.
Then I sent him a text to explain why I called.
I later called like five times and he didn’t pick, I decided to give it a break and called back after four hours.
You won’t believe what this man said to me
“May God not allow me have business with poor people, because of 500k you want to call me to glory” and he added one Hausa language at the back of it 😔
English

@olam_xx @_raesparkles Make Una Dey follow me as Una Dey like am. Ooo I go follow back oo
English

@olam_xx @_raesparkles Some of Una no go make heaven oo because of this lie 💔🤦
English

@olam_xx @Hotkid2026 @_raesparkles Leave am Ada you no need to show proof, you fit still wire my aza I don't mind
English

@Hotkid2026 @_raesparkles Wait , I'll bring the chat where I was explaining this scene to my friend.
Let me find it
English

@MatchDCentral Hahahhahaha one of the biggest lies of the day mbappe and alonso didn’t get along it was publicly known
English

🚨💣 Kylian Mbappé has been tipped to join Chelsea in a blockbuster move that could shake European football 🇫🇷💥
New manager Xabi Alonso is reportedly keen on bringing him to Stamford Bridge, with belief the French superstar could instantly make Chelsea title contenders.
One to watch… 👀
[@talkSPORT]


English

@Zlatan_Ibile Baba na who don make am Dey get this kind conversation for head
English

@fimlex2 Ur own na to just hate on people common bro u can do better
English

@Big_gracee The guy useless gan me I don tell am any day body dey itch am make he come ghetto con see wetin go sup
English

You unblock me just to threaten me? 😂
@xquire147 you are a clown
I’m from Shomolu/Bariga, so I know the streets too. you can’t intimidate someone like me because you claim cultist. I get brothers, uncles and solid guys around me, so I’m well covered.
@xquire147 you’re Just making noise for nothing, Corner Bam.

English

@Hotkid2026 @BNXN I currently have a trending song on Spotify and turned down several deals this month.
English

@Hotkid2026 @defamouscollins @BNXN It's not about to blow, it's about numbers and numbers is Money, ode u no need to blow before u go dey chop music money
English










