Luchi♥️
6.3K posts

Luchi♥️
@IWisdom36263
VICTORY COMES FROM GOD ALONE 🎉🎉


Morayo did



I bought my first land this year is a win

Morayo did

Make I check prime if I go see better movie there.. I no see wetin fit entertain me for this Netflix



Na the bookie be this 👇 💥2.5k odds #Edit #Split ⚠️ No game is guaranteed.. Stake only what you fit afford to lose Good luck ✅


#Cricket Mega odds 2.5k is ready 🔥 But lowkey, my only fear be say this bookie fit no get money to pay if community enter and win 💰 Make we chill small and see if #Sporty&Football.com go update am or drop the options later today. 📝




Na the bookie be this 👇 💥2.5k odds #Edit #Split ⚠️ No game is guaranteed.. Stake only what you fit afford to lose Good luck ✅

I don jam one bookie wey get this option like mad... No miss am abeg 🙏


Who can give me 30 sure odds. I need urgent 3 million. I go put 100k








