Faithful
633 posts

Faithful
@I_AM_FAITHFUL_
Manchester United #MUFC 🔴 | | Football ⚽|| CODM 🎮
Katılım Nisan 2022
970 Takip Edilen393 Takipçiler

@Nsukka_okpa @Yomitte721 Omo, when reporters start this interview???
English

@PamelaNjoku2 Make we no shame Messi oo
The two of them are good
English

@I_AM_FAITHFUL_ After four years,una go still talk say Ororo conquered Saudi league lmao 😂😂😂
English
Faithful retweetledi

@I_AM_FAITHFUL_ Baba go sleep joor 🤣
Shame suppose wear you agbada 😂😂😏
English

@AyomideFagite Na why we dey happy now say he don win another trophy 🏆, Abi Shey make we dey cry??? 👀😂😂
English

@I_AM_FAITHFUL_ Your goat don win since how many years,una don start to dey make mouth..Comot for here my friend 😏😂😂
English
Faithful retweetledi

@rioferdy5 @Toluzeey @AlNassrFC I’m Messi fan but Ronaldo has shown class today and all I can say is that he is better than Messi
English

@officialmoore7 @Disrupttor He don cry already as he score the free kick 😂😂😂
English

@MaryRoseMalomo @claxicalceleboy @Nicho_szn Abeg na, no be all Yoruba dey like this
I don tire 🤦🏽♂️😭😭
Any small thing “ronus” “yaribas” 😭😭🤦🏽♂️😂
English

@claxicalceleboy @Nicho_szn Ok. Smart Oluseyi.
Keep enjoying your core Yorubaness.
English















