Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·2h@DufflFB @Adikastakes Dey play me wey know dem koor😏Çevir English001133
OKENWA@DufflFB·2h@Adikastakes Anybody wey know these people, their heaven na view onceÇevir English20296.4K1
Adika@Adikastakes·3hWho are these women and why does everyone keep talking about them 🤔?Çevir English5832647.5K321.2K257
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·12h@guycelona Abeg mooh nah teach me hw to make money online nahÇevir English00025
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·15h@weallth_ @Mrbankstips Baba u no even wast time at all lol😂Çevir English10161
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·19h@popsynightmare2 Omoh Cartel u swear don dey too much oooÇevir English001279
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·22h@AsakyGRN Dey play Advice wey no fee work Wizkid Giran 😂Çevir English0022.1K
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍@AsakyGRN·1d“Tell Wizkid should help me abeg. I love Wizkid. He didn’t reply me that’s why I was insulting him to get his attention.” — Carter Efe Asks Sunday Are To Link Him Up With Wizkid, But The He Offered Him Words Of Advice Instead. 😂Çevir English28587710.7K605.4K1.3K
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·1d@DurkioWiz Abeg Yahoo boys which who be Bandit Billing again shey nah the new update be Bandit Billing nih?Çevir English0001.7K
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·1d@ojoisaboy_ Baba dis one nah sufferness u no dey feel like Otedola at all.Çevir English00047
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·2d@bod_repuplic ══════∩═════ ╭╬╮ ◢ ▁╭▅▆▇□□█▇▆▅▄▃▂▁(╳)█╮ ╰═=_▃▁▁▁▁▁∠▔▔ ╙O ╙OÇevir0003
B.O.D@bod_repuplic·3dIf your phone is Original copy & paste this 😂 ══════∩═════ ╭╬╮ ◢ ▁╭▅▆▇□□█▇▆▅▄▃▂▁(╳)█╮ ╰═=_▃▁▁▁▁▁∠▔▔ ╙O ╙OÇevir English19.5K81415.5K1.9M1.9K
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·3d@dammiedammie35 Werey no even let Jarvis talk finish babe I'm a streamer😂Çevir English002635
Oyindamola🙄@dammiedammie35·3dThese 2 don ready to get married like this so ? See wetin dey cause their f!ght 😂😂Çevir English701021.6K42.6K39
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·3d@Dan_baba04 Omoh Yahoo don hard gan ooo Imagine make Hushpoppi dey talk dis kind tinÇevir English000100
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·3d@Dan_baba04 Omoh Gehgeh must see dis post @GEJFoundation pls what's ur advice for this guy?Çevir English000111
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·3d@Dan_baba04 Omoh e go far gan oooo Yahoo don hard🤦Çevir English000100
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·3d@gben_gulo @Zlatan_Ibile @pappa19395 U never forget dis Lamba wey dey tell u for Primary school abi😏Çevir English10119
Olúwágbeńga@gben_gulo·3d@Zlatan_Ibile @pappa19395 It's raining and sun is shining here lion is giving birthÇevir English42169641
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·3d@abazwhyllzz Hope say NEPA no take light if e don dey follow one of Nigeria start talkÇevir English000189
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·3d@Cleverlydey4u Olise no even smile at all e still dey do NonchalantÇevir English00052
Nathan || Outfluencer🥶@TheNathanWay·4dSportybet comment section dey kee me😭😂Çevir English2466985.6K125K189
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·3d@HGbesh @TheDamiForeign Baba go watch Yhemolee interview on YouTube u go know say dey gather dey same class for OAU.Çevir English00039
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign·4dAsake too get aura, na just English e no sabi speak😔Çevir Filipino1K5608.5K194.1K95
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·3d@TheDamiForeign Buh yhemolee get aura pass ham and e sabi English Dey gather dey same class for OAU y ASAKE no con sabi English🤦Çevir English00014
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·4d@HGbesh @TheDamiForeign Buh yhemolee to no dey attend class buh e sabi speak English 😂Çevir English100104
Iham_Oyebade_Mololuwa@IhamOyebade·4d@TheDamiForeign @HGbesh Omoh nah true ooo say school no be scam🤦Çevir English00139