Gamer
8.2K posts


E good. Na wetin make you human being.
E no good make man dey happy too much all the time. Too much of everything is bad 🫵🏽
MENTOR ROBINSON@butterflyxoe
@unkle_renzoo Bro everything both mood just changed all of a sudden this evening 😔😔 @unkle_renzoo
English

I don’t ever want to be Pauloo, no how you share the money wey people no go complain
Victor Boniface@boniface_jrn
@pauloo77___ Share with 9 other people
English
Gamer retweetledi

So people think I'm joking or farming? Your eyes will soon clear.
I already taken 10 names for crediting..
Chekwube@Chekwube____
Guyssssssssss wooooow @boniface_jrn sent me #1m Help me thank him oo 😭😭🙏
English

Funds received with blue tick!!!
@john322226 to the world !!!! And thanks @hivorra ... You are the best !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
❤️💯✨🥂🥰❤️💯
lobistars🇳🇬@john322226
Give me aza for 50,000 and 3 months blue tick
English

Question; what's the first international club @boniface_jrn
Correct answer get #100k and we've #900k to share.
Fast finger 🤘
Chekwube@Chekwube____
I'm crediting soon 🔜 My followers go too enjoy, someone just added #300k
English

#100k each for 5 people, i can't eat alone.
Chekwube@Chekwube____
Guyssssssssss wooooow @boniface_jrn sent me #1m Help me thank him oo 😭😭🙏
English


Oya @boniface_jrn my followers won taste from this your one meter
Run am make I share give them
Oya tag him
pampam@itzsouthpaw1
This man You just get unlimited 1m
English

@pauloo77___ Money wey go finish go finish.
If you like pack boniface 1m to yourself.
Everybody dan understand
Joro to Joro lol
English

@dfwmisan @pauloo77___ Bro why u dey share this money like this
Abi na u tell the person to run create the account cause this account was just created broooo
English

@dfwmisan @pauloo77___ @boniface_jrn this guy 🤣💔 don chop all the money you give am to share sending 2026 created accounts that is all his own @pauloo77___ you be ungrateful mofcker
English










