Sabitlenmiş Tweet
Donnie 🥷💫
2.4K posts


@Im_softie oh, no be for Ojo?
Ijebu? Sango? Mushin? i dey curious gan😂
Indonesia

the different guy shey you hear wetin the babe do?
F4kaika🦅@Faksback666
Are we really shaming people for eating chicken legs ? 😂😂
English

nah one site dey give me predictions for my games btw
make i stop to dey gatekeep am
i go drop the site link and page for cs
◉‿◉@f3ranmie
i wan go sleep, my mood dey ruined
English

una dey let poor babe rattle una, see living conditions and food she dey chop.
dey put chicken feet for stir fry



skywalker.🇵🇹 🅴@ntmgfrvr
zion williamson, wetin you give me choppeth?😭
English

@deenayaah I know you're looking for something big, something that will change stories, but 2k and 4k odds shouldn't be left out please.
English
















