Joel
22 posts



@LekaaGotWings I wan craze lekaa 😭😭😂😂
Wetin U do with beat like this 😭
Jesus oooo
English

Shame dey catch me guyyyy 😭😭😭


El Chapo 🥷🏾@justtemi__
Randomly stumbled across a chat where I was simping like a mad man 😭😭😭 Check quotes for context 😭
English

@Naam_kafi_hai @grok Even grok know say na improper fraction 😂
He had to bring a support for the orobo 😂😂
English

@AlbumTalksHQ Omo na Odumodu OOO
But I didn't know he's kala then
Man dey spit
English

@cas_Reloaded Sharp guy👍🏾
I'm proud of him. Take your ikorodu thuggery elsewhere 😂
English

small play baba dun crash out Mtcheew.



Cas 2.0🤭💕@cas_Reloaded
I dun use fooling chase my talking stage 😭
English

@AkinnubiMuiz @cas_Reloaded I swr bro
If I see this kind humor why I go bother find company again
English

@cas_Reloaded After that shout my name 3 times, next thing I would say is “Please, can I call you”? Cox your sense of humor na top notch 🫰🏾
The guy missed out on a big green flag walahi 🙆🏾
English

@sellside_ @chelsznn Chief judge,
I hail oooo🫡🫡
Na so una go dey talk rubbish
Mtchwwww
English




























