johnny
613 posts


@theboyfromojo Davido don spoil the guy life🤣he still wan gumbody am for Ep cuz of grammy
English

@official_Gegeh @cal_mhe_iva Its time Asake start promoting his album, the album sweet but needs a proper PR to keep going
English

@Carrguy10 @jay5of_X @StarboyCloud9 Streaming a songs aint easy as you think, now Afrobeat struggle to get 50million streams. People have bettee things going in their lives right now than playing music
English

@iDanDizzy Burna just dey dash money anyhow this period o
English

@Lyordlewis06 @davrel99 Abeg make Fc no dey comments on his post abeg 🙏🏽🙏🏽 nah engagement he dey find
English

@davrel99 You're looking for this attention from FC so badly ....
English

@DJ_TUNEZ @cal_mhe_iva Big iku 🤣 which better Dj go name himself Ecool when shows are meant to be hotter than fire
English

IM THINKING! BIG TUNEZ!
AS PER BIG WIZ MY MENTOR!
Ebony Black@blackebony28
.@DJ_TUNEZ just comot the Dj for your name You don turn A-list Artiste oh 😂 ——TUNEZ———
English

@thatforexguy3 Why always wizkid name everytime? Both on music and wealth i swear Wizkid too big for this industry, nah everybody dem dey compare to him
English

@SammySteve_ @Tufab @RaphaelEbeku More hardworking than Davido, man runs the whole 2025 with different music collaboration still doing it again this 2026 Ep out with asake, 2 international collaboration. You cant use tour to judge hardworking because nah same song he dey perform. You know what it mean to enter ST
English

@Tufab @RaphaelEbeku Wizkid is not more hard working than Davido, let's tell ourselves the truth
English




















