@Preciousmadeit@CrownprinceCom2 No, I nor dey craze.
Yes, it’s normal.
You get house wey you wan pursue woman comot?
See as you write history book ontop truth, because it hit home.
Perhaps you are partially blind?
If you don’t know how porn correlates, then it’s not my fault you have low IQ
You nitwit!
A must watch video and share for others to drop their views. Disturbing video showing how a lecturer was caught when having sxzz with his student..
Actions like this must stop in our various institutions..
@JohnnyDepp2kxv@h_sanni1@seyi_vibez Na your family reach am? I pity you and this your illiterate mentality🤡. No be say seyi sabi you abi he dey give you part of his money ooo
No go hustle for your own money and fame 😂
@cal_mhe_iva@seyi_vibez E no fit ever better for you, you wey be say your nude Dey online… onijere, you Dey call my mentor small, olorun ma ba ti iya eh je ni.
@h_sanni1@seyi_vibez You be mumu oo, na person wey all your family no fit reach you Dey shame… billionaires Dey talk you wey Dey struggle too Dey talk.
@thedrivenman And the gurl wasn’t accused of sexual arrangement because it clearly shows he doesn’t want to take a picture with her and they forced him to, omohh this life as a man, life is already leading you 1-0