Josh fabs♋️✌️❤️
2.2K posts

Josh fabs♋️✌️❤️ retweetledi

Omo I think say una no go play am
I don almost delete the code
Since I no see any response from Una

Emperor@PunterX001
Table tennis 🏓 Don’t play 🚶🏽♂️😒
English


lol 😂 I don do mistake ooo
Comot that straight win abeg from my edits and the main game and change it to under if you want, me I go leave am like that abeg, na mistake from my side
Which kind mistake be this now
Segun 🏓@Shegs3456
MFEDK - 10/10 1XBET Under full time 🏓💥✅🍀😌🙏🍀 Drop your edits Dropping mine soon
English


A place in your ❤️
Jummy j.o.b💕@JummyJob
If money wasn’t the problem where would you have choose to live?
English
Josh fabs♋️✌️❤️ retweetledi
























