Sabitlenmiş Tweet
jesse
110 posts


Give me 6 followers and I will sleep
B.O.D@bod_repuplic
Wetin Dey bother you wey make you never still sleep?
English


I dey help am dey carry her school bag up and down. Omo I mumu sha
Joe Ranking😎🌟@Joe_ranking22
As a boy, what are the most foolish things you did for love that you later regretted?
English


Omoo send to my mama
B.O.D@bod_repuplic
If anon gift u half a million naira now, what’s the first thing your doing with it ?
English

Hall 4 boys. Assemble
B.O.D@bod_repuplic
10M to finish this in 4 hours, who are you calling for help?
English

I nor get enough data to load the messenge
Proceed to ask for sub😂😂
Joe Ranking😎🌟@Joe_ranking22
“What’s the funniest excuse someone has given you for replying late?” 😂
English











