Maria🤎

13.5K posts

Maria🤎 banner
Maria🤎

Maria🤎

@KeeRah6s

Content creator📸 || Cobbler🥿 || An exhausted Nigerian 😭🇳🇬|| Text me only if you have a business for me. Btw I rant a lottt.

Lagos, Nigeria. Katılım Kasım 2025
1.5K Takip Edilen2.1K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Maria🤎
Maria🤎@KeeRah6s·
Na only money to maintain appearance dey some guys hand, e no get money to train pikin ooo.
English
132
328
2.5K
128.2K
Maria🤎
Maria🤎@KeeRah6s·
Them tell me wetin you talk, but I dey fear to confront you.
English
1
2
10
111
Maria🤎 retweetledi
Maria🤎
Maria🤎@KeeRah6s·
"You can't have exams and be active on all socials" You dey whine grace?😹
English
3
5
17
241
Maria🤎
Maria🤎@KeeRah6s·
I will read after this movie.
Maria🤎 tweet media
English
0
1
4
50
Maria🤎
Maria🤎@KeeRah6s·
Una sure say good girl dey pay?
English
12
3
44
621
Maria🤎
Maria🤎@KeeRah6s·
I am not enjoying my early 20s, but no wam.
English
6
2
40
673
Roooo
Roooo@_IamRoooo·
@KeeRah6s Be bad today and see wonders
English
1
0
0
8
Maria🤎
Maria🤎@KeeRah6s·
All I need right now is my husband rubbing my head.
English
4
2
17
164
Maria🤎
Maria🤎@KeeRah6s·
Your parents have no plans of freeing you, na you go slice out.
English
4
7
27
576
CHAPA
CHAPA@el_chapa_01·
@KeeRah6s Which kind angle be dis again 😂
English
1
0
0
10
Maria🤎
Maria🤎@KeeRah6s·
You wan dey return energy abi, you don return the money wey you borrow?
English
5
2
15
156
Maria🤎 retweetledi
Maria🤎
Maria🤎@KeeRah6s·
I am a "mi o rojo" type of person.
English
3
2
10
152
Maria🤎 retweetledi
Maria🤎
Maria🤎@KeeRah6s·
Yahoo boys, sugar baby, and the hooks, please do giveaways
English
1
2
15
142