Kentrol 👑🌹

3.1K posts

Kentrol 👑🌹 banner
Kentrol 👑🌹

Kentrol 👑🌹

@KentrolVibes

Wizkid Katılım Aralık 2019
1.8K Takip Edilen1.9K Takipçiler
Kentrol 👑🌹
Kentrol 👑🌹@KentrolVibes·
@CPintocruz @gemininiiii @Asarailu_ Bro was fucking Talented. Mad vocal his pen game is a top notch but na all his hit song Alaye wan chop to stay relevant 😂 Na dehinde e pain me for pass And the werey cry out sotay oo😂
English
1
0
1
38
Gemini
Gemini@gemininiiii·
Portable's Zazu Records label has more influence and has produced more hits and artists than Davido's DMW 2.0. Read these facts: Portable signed Manny Monie, who has 80k monthly listeners on Spotify and hit songs. Logos Olori was signed to DMW 2.0; he has 48k monthly Spotify listeners. Portable signed Kolu, who is more popular than most of the artists signed to DMW 2.0. Any small thing, dem go say he give Logos Grammy nomination, Grammy wey una no win,na wetin he go perform for show be that?😂 Sign artist dull their motion smh.
sureboy 🪖@Asarailu_

Person say E better make Portable sign you to Zazu records than to get signed into 30bg 😭😂

English
21
22
223
44.9K
Gemini
Gemini@gemininiiii·
@Asarailu_ Walahi if na him sign Asake na davido go sing organize and why love 😂
Filipino
2
1
15
2.1K
Kentrol 👑🌹
Kentrol 👑🌹@KentrolVibes·
@honest30bgfan_ Some fc sef na Burna boy sense Dey their head, I don warn that guy for cs , he still went ahead to make another post
English
0
0
0
708
Kentrol 👑🌹
Kentrol 👑🌹@KentrolVibes·
@obaoriade For fast response from Ogun , ogun shrine no far from my side , I go help am carry the vid go there, his mom’s name and some free gift from Burna to Ogun. Lobatan 🤭😭🤣
English
0
0
17
2.6K
OBA👑
OBA👑@obaoriade·
Lying with so much confidence despite video evidence every where and still putting your mother’s life on the line just to score cheap points shows how weak of a man you are. Not even a single respect for your own mother!!! Sad stuff!
English
28
645
3K
35.9K
Kentrol 👑🌹
Kentrol 👑🌹@KentrolVibes·
@obaoriade Na there I off 🤣, e no still con see better god send , e go mention OGUN!! Ogun wey dem don cut him ear. Na Go e Dey hear.
English
0
0
10
2.2K
honest30bgfan
honest30bgfan@honest30bgfan_·
Who screenshot those tweets way Wizkid delete now now? Paste am asap 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
English
339
401
11.6K
697.5K
POOJA!!!
POOJA!!!@PoojaMedia·
Why Wizkid dey tweet & delete? E dey fear?
English
689
439
6.2K
293.4K
Kentrol 👑🌹
Kentrol 👑🌹@KentrolVibes·
@_DannyMerry @sleekey Bro weytin he do there show say e respect 2 of them. Shey u wan make e walk out or para for Burna. That fan love you get for wiz no Dey put am on top celeb head too. He did what he had to do there bro. 😎 Na wise man
English
1
0
5
402
Kentrol 👑🌹
Kentrol 👑🌹@KentrolVibes·
DJs in the house I need something Abeg Who fit mix “burna gbemitrabaye make u no Dey shalaye , con join where he talk 2 slaps then end am with Wizkid Alaye I wan check if e go tap 😂😂
English
0
0
1
30
ibrahim
ibrahim@ibrosnaps·
Gbemi….
ibrahim tweet media
Lietuvių
14
119
1.5K
14.8K
Kentrol 👑🌹
Kentrol 👑🌹@KentrolVibes·
@ibrosnaps Person wey sing Gbemitrabaye make u no Dey Shalaye don dey shalaye Hey siri……. Play me ALAYE by Wizkid and Asake jor 😂
English
0
0
0
77
Kentrol 👑🌹
Kentrol 👑🌹@KentrolVibes·
No sign of weakness but there’s sign of insecurity @burnaboy 🤣🤣😂. Loser.
English
0
0
0
13
Kentrol 👑🌹
Kentrol 👑🌹@KentrolVibes·
@wizkidayo Iru tie ni mo riri oo baba mi ❤️ E never reach 1mins sef U con say make dem no vex 🤣🤣 OGOTOLEGONGO 🤭🎉
Kentrol 👑🌹 tweet media
HT
0
0
0
26